About nadia buari biography wikipedia
About nadia buari biography wikipedia
Van vicker biography!
Nadia Buari
Nadia Buari
Nadia Buari (dem bon am for November 21,1982) na aktres from Ghana. E kolet two nominashon for Best Actress in a Leading Role for di Africa Movie Academy Awards for 2009.
How e tek start Life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Dem bon Buari for Sekondi-Takoradi, Ghana, e papa na Lebanese and e mama na Ghana wuman. E go Mfantsiman Girls' Secondary School an den stodi performing arts for di Univasiti of Ghana, Buari kom finish wit a BFA digri.
All di time wey e dey Univasiti for Ghana, e dey aktiv for drama an klub wey dey dans.
How e tek wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]Buari fest show for Ghana nashona television wit TV show wey bi Games People Play for di late 2005.
E fest mejo fim na Mummy's Daughter.
Nadia buari
Na afta dat one, Buari kom de inside Beyonce: The President's Daughter. Di role wey e akt as Beyonce na dia kom mek am popula wel wel. E Karia for muvi stat wen e akt one role for di TV series Games People Play for 2